Benny Young Africa - Democracy Lyrics ft. PS. Odogwu

Benny Young Africa - Democracy Lyrics ft. PS. Odogwu

Benny Young Africa - Democracy ft. PS. Odogwu
Intro (bENNy YoUNG aFRiCa)
You Already Know
You Already Know My Way
(Ok ok ok ok)
(You Already Know)
https://mysecretideas.com/wp-content/uploads/2018/07/Benny-Young-Africa-Democracy-Ft.-PS-Odogwu.mp3
Chorus (Benny Young Africa)
Una live me make i pass
Live me make i fire
Democracy na craze
Democracy na person
Politics na fire
Making man dey wire
Live me make i pass
I say live me make i fire
Democracy na craze
Democracy na person
Making man dey wire
Politics na fire
Verse 1 (PS Odogwu)
Democracy na human being
Politics self na oche olamu e-be too
Shabi you know my way
I must to talk am till i get my pay
This one no be Malaysia
Way plane dey fly no dey wan near ground
Na naija we dey
Make una piety and give us the pay
I continue to dey say this thing
Till Jehovah go give us the our tie
We're still young in this country
Benny Young Africa know our history
Shabi you know my way
I must to talk am till i get my pay
This one no be Malaysia
Jehovah go give us the our tie
Chorus (Benny Young Africa)
Una live me make i pass
Live me make i fire
Democracy na craze
Democracy na person
Politics na fire
Making man dey wire
Live me make i pass
I say live me make i fire
Democracy na craze
Democracy na person
Making man dey wire
Politics na fire
Verse 2 (Benny Young Africa)
I don see men way them like money
I come see women way them like money oh for Democracy
Democracy na witch
Democracy dey fly
Democracy na person
Democracy na craze
Democracy go craze oh
Democracy na me
Democracy na you
Ah rah rah rah rah rah rahhhh
(oh roh roh roh roh roooo)
Chorus (Benny Young Africa & PS Odogwu)
Una live me make i pass (na so)
Live me make i fire (una live me make i fire dey go)
Democracy na craze
Democracy na person (I say believe)
Politics na fire
Making man dey wire (make man dey wire eh ehh)
Live me make i pass
I say live me make i fire (live me make i fire dey go)
Democracy na craze
Democracy na person (live me make i fire dey go oh ooo)
Making man dey wire
Politics na fire (eh eh)
Bridge (Benny Young Africa & PS Odogwu)
You Already Knoooooooowwwwww (Ah them know na one love)
You Already Know My Waaaaaaaayyyyy eeehhhhh
Democracy na witch
Democracy dey fly
Democracy na person
Democracy na craze
Democracy go craze oh
Democracy na me
Democracy na you
Ah rah rah rah rah rah rahhhh
(oh roh roh roh roh roooo)
Chorus (Benny Young Africa & PS Odogwu)
Una live me make i pass
Live me make i fire (una live me make i fire dey go)
Democracy na craze
Democracy na person
Politics na fire
Making man dey wire (make man dey wire eh ehh)
Live me make i pass
I say live me make i fire (live me make i fire dey go)
Democracy na craze
Democracy na person (live me make i fire dey go oh ooo)
Making man dey wire
Politics na fire (eh eh)
Outro (Benny Young Africa and PS Odogwu)
Na naija we dey
Make una piety and give us the pay
PS Odogwu
You know say one day our young once them go become the president
(We are still young in this country)
That time our fathers them don dey rest
My name is Benny Young Africa
(IGR)
AKA Alhaji WhatXup
Young Cruzeeee

DOWNLOAD DEMOCRACY MP3

Post a Comment

Previous Post Next Post